Информация о песне На данной странице вы можете ознакомиться с текстом песни Why E Be Say, исполнителя - P-Square.
Дата выпуска: 30.04.2007
Why E Be Say |
Uuh yea yea, no I don die (2x) |
Uuh yea |
Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say |
Verse |
(Why e be say) |
The way I living are not supposed to be the way you and I are still living |
(Why e be say) |
The leaders just dey chop money dey go because they think we all no dey see them |
(Why e be say) |
They took away our right and make silly promises, they want us to believe them |
Why e be say some people too dey lie |
Why e be say some people no dey try |
Corruption na frustration na dey bring back condition is what we are feeling |
(Why e be say) Some people just sit down, just dey look |
Day and night they staring at the ceiling |
(Why e be say) They look into our eyes and tell us say e go better while they |
are baggers still stealing |
Why e be say some people too dey lie |
Why e be say some people no dey try |
I don die ei Chorus |
Why e be say anytime we want do wetin we go do |
Or say wetin wey we go say (na big lie ei) |
The wrong thing be say them no want make we dey do Wetin we go do or say wetin wey we go say |
The right thing be say we supposed to do Wetin we go do or say wetin wey we go say |
Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say |
Verse |
(The wrong thing be say) |
We dey dey fight dey try to kill each other |
When we supposed to love one another |
(The wrong thing be say) |
Because them no dey go worship together |
Every brother try to kill their fellow brother |
(The wrong thing be say) |
Even as we still dey dey suffer |
We still dey try to rob one another |
Why, my brother, why you dey chook eye for your brother |
While the leaders dey dey chop wona bread and butter |
In our society, make we dey try and live like one family |
What a tragedy, with our wealth we still dey live in poverty |
(The wrong thing be say) As poor ones dey hala, the rich ones dey hammer (yes o) |
The wrong thing be say things dey scatter |
The wrong thing be say we no dey bther |
I don die ei Repeat Chorus |
Verse |
Why e be say now, why e be say |
See the wrong thing be say |
But the right thing, the right thing, the right thing be say |
All man supposed to get money, all man supposed to dey joli |
(The right thing be say) |
All man supposed to get motor, all man supposed to dey kolo |
(The right thing be say) |
We supposed to get energy and power, supposed to get better rod and mortar |
Why e be say some people too dey lie |
Why e be say some people no dey try |
I don die |
Repeat Chorus till fade |