Информация о песне На данной странице вы можете ознакомиться с текстом песни Dorobucci Highlife (feat. Don Jazzy & Dr Sid), исполнителя - Mavins
Дата выпуска: 01.05.2014
Язык песни: Чешский
Dorobucci Highlife (feat. Don Jazzy & Dr Sid) |
Dr. Sid, Don Jazzy |
Ego dikwa beautiful |
Oyoyo |
Oh yea |
Kawa kawa |
I say now is the time to know the people who got the money |
Izi gbonti money |
The don dorobucci money, not ordinary money |
1 (Don Jazzy) |
Any man wey get big money, call am dorobucci oh eh |
Any man wey get big money, call am dorobucci oh eh |
Don Jazzy you get big money, you be dorobucci oh eh |
Igho Sanomi, oh my God, you be dorobucci oh eh |
Okofemala Igidiriza, you be dorobucci oh, good man |
Niyi Oguntoyinbo, chai, you be dorobucci oh, chairman |
Tuale for the man they call don one, you be dorobucci oh eh |
The dorobucci of dorobuccis, biggest dorobucci oh eh |
(Dr. Sid) |
Dorobucci no dey carry last |
Dorobucci over everything |
Dorobucci na the oga |
Dorobucci na the baba oh |
Dorobucci no dey carry last |
Dorobucci na the heavyweight |
Dorobucci over everything |
Dorobucci na the oga oh |
(Don Jazzy) |
Don doro doro bucci oh, ibo yio ma, / |
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, / |
Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma,/ |
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /Repeated 4 times |
2 (Dr. Sid) |
Pause to think of some dorobuccis |
The dorobuccis wey dey reign for the streets |
When they enter the place, they be feeling their p |
Oya put up your hand say dorobucci |
Ayiri na dorobucci |
Ahmadu na dorobucci |
Dangote na dorobucci |
And Otedola na dorobucci |
Oh my God, oh my God is dorobucci |
That woman of steel is dorobucci |
Mummy Aladura na dorobucci |
Lady Don Dada dorobucci |
Jim Ovia na dorobucci |
Dr Sid na dorobucci |
Tunde Folawiyo na dorobucci |
With God the father dorobucci |
(Dr. Sid) |
Dorobucci no dey carry last |
Dorobucci over everything |
Dorobucci na the oga |
Dorobucci na the baba oh |
Dorobucci no dey carry last |
Dorobucci na the heavyweight |
Dorobucci over everything |
Dorobucci na the oga oh |
(Don Jazzy) |
Don doro doro bucci oh, ibo yio ma, / |
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, / |
Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma,/ |
Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /Repeated 4 times |