Текст песни Find A Bae - Kizz Daniel

Find A Bae - Kizz Daniel
Информация о песне На данной странице вы можете ознакомиться с текстом песни Find A Bae , исполнителя -Kizz Daniel
Песня из альбома: King Of Love
В жанре:Музыка мира
Дата выпуска:02.04.2020
Язык песни:Английский
Лейбл звукозаписи:EMPIRE, FlyBoy

Выберите на какой язык перевести:

Find A Bae
Ehh ehh ehh
Ehh ehh ehh
Ehh ehh ehh
Ehh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
I’m almost 30, mumcy dey worry person
Say when I go bring home shawty
Shawty way sabi cookin', yeah, yeah, yeah
I don’t know mumcy
O madun, o madun ki ma ri
I like anythin' wey never cast
Moni popcy mofi jo, kos’omo ale
Ehh ehh ehh
Ehh ehh ehh
Since I don dey find, I never see wey I like
Ehh ehh ehh
Ehh ehh ehh
Ever since I don dey find, I never see wey I like
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Yes (Find a bae)
Go shawty
Mumcy ni k’olo find a bae oh
Tobi, don’t rush (Find a bae)
Oh yeah, one, two, three, four
Daniel, you too like woman short
The person wey do me, do me bad oh
'Till I travel to Banglad
Kin lo w’omo ele bi Sharukh Khan
If I marry, I marry
And if I marry I tire, I go jaah oh
Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh
Ehh ehh ehh
Ehh ehh ehh
Since I don dey find, I never see wey I like
Ehh ehh ehh
Ehh ehh ehh
Ever since I don dey find, I never see wey I like
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh

Поделитесь текстом песни:

Напишите что вы думаете о тексте песни!

Другие песни исполнителя:

НазваниеГод
2024
2024
2021
2020
2023
2021
2023
2023
2021
Police
ft. Angélique Kidjo, Johnny Drille
2025
2021
2024
2018
2023
2020
2018
2018
2023
Side Chick
ft. Dj Big N, Yemi Alade, Young jonn
2023
2023